Page 87 - English_F5
P. 87
English
But lawmakers ignore am, na for emergency meeting dem impeach am. Dem detain am
and accuse am of rebellion. Reports for local media say im bin dey go Mexico embassy
for di capital wia im chop arrest. Na afta wetin happun to Oga Castillo, Madam Boluarte,
wey be 60 years take become president of her kontri.
She say she go govern until July 2026, dat na di time wey Oga Castillo presidency go
end. She tok afta di oath of office, she call for political peace to overcome di wahala
FOR ONLINE READING ONLY
wey her kontri dey go through. “Wetin I ask for na space, time to rescue di kontri,” she
tok.
Madam Boluarte don join a list of women wey be president, we go torchlight dem for
dis story.
Tanzania president Samia Suluhu Hassan
WIA DIS FOTO COME FROM, GETTY IMAGES
Wetin we call dis foto,Tanzania President Samia Suluhu Hassan
President Samia Suluhu Hassan na di current President of Tanzania. She become
president for her kontri for March 2021 afta di death of President John Magufuli.
Before then she act as vice president. Na for 2015 dem elect Madam Samia Suhulu
Hassan as Oga Magufuli running mate and again for 2020. She dey expected to serve
out di remainder of im five-year term.
Source: https://www.bbc.com/pidgin/articles/c72e5l8jl39o
1. Convert the text to Standard British English.
2. Identify linguistic features that distinguish the Pidgin English used in the
article in (c) from Standard British English.
Form Five 78 Tanzania Institute of Education (TIE)
24/06/2024 22:26
ENGLISH FORM 5.indd 78 24/06/2024 22:26
ENGLISH FORM 5.indd 78